Phrasebook
Phrases as speakers actually say them, next to the English. These are hand-written, not machine output — useful as a check on the translator, and as a way to see where the two creoles converge and where they part company.
Feelings & reactions
14 phrasesEnglish
Nigerian Pidgin
I am happy
Pidgin
I dey happy
Do not be angry
Pidgin
No vex
I am tired
Pidgin
I tire
That is amazing
Pidgin
Chai, dat one na mad
I do not believe it
Pidgin
I no believe am
I am sorry
Pidgin
Abeg no vex
Relax
Pidgin
Cool down
Well done
Pidgin
You too much
I miss you
Pidgin
I miss you
Don't worry, it will be fine
Pidgin
No worry, e go better
I am not joking
Pidgin
I no dey play
What is wrong with you?
Pidgin
Wetin do you?
Are you crazy?
Pidgin
You dey craze?
It is none of my business
Pidgin
E no concern me
Want to check one of these against the engine? Translate “I am happy” →