Phrasebook
Phrases as speakers actually say them, next to the English. These are hand-written, not machine output — useful as a check on the translator, and as a way to see where the two creoles converge and where they part company.
Food & drink
12 phrasesEnglish
Nigerian Pidgin
I am hungry
Pidgin
Hungry dey catch me
What are you eating?
Pidgin
Wetin you dey chop?
This food is delicious
Pidgin
Dis food sweet well well
I do not eat meat
Pidgin
I no dey chop meat
Not too much pepper
Pidgin
No put too much pepper
Please bring water
Pidgin
Abeg bring water
I am full
Pidgin
I done belleful
Let us eat
Pidgin
Make we chop
I am thirsty
Pidgin
I dey thirsty
The food is ready
Pidgin
Food don ready
Come and eat
Pidgin
Come make we chop
It is too spicy
Pidgin
Pepper too much for am
Want to check one of these against the engine? Translate “I am hungry” →